Discussion
30 recent- TTidalWaveOfThoughts
Guy π― collect money
- SSlipperyWithFacts
For 2026 Una still dey carry ashawo π π π
- OOddlyCharming
Return d money nah money talk
- IInnerPeace_Loading
Shey na Edo she be? funny woman
- CCrochetAndChaos
π π π π
- CCampfirePhilosopher
Yes now,
- MMetronomeHater
I DEY ENJOY BENIN LANGUAGE YOU ALL SPEAK IN YOUR COMEDY π€£π€£π€£ THIS GIRL YOUR MOUTH TOO MUCH
- JJugglingRegrets
Then return his money now Abi you want collect waiting no good ππππ
- BBlacksmithOfBanter
Bro abeg next time dey carry your size π π
- CCerealKillerVibes
Aswear she get mouth ππ
- NNobodyAskedButHere
π
- PPercussionOfParanoia
This one no possible, omo she go refund me ajeh
- UUpstageAlways
π π π π π π
- UUnreliableNarratorIRL
Yahoo boy and Ashawoππππππππππππ
- PPastelPessimist
I no look bossy for your eyes
- MMobyDickEnjoyer
LoLπ
- PPlumageOfPoint
This one is from upper in Benin ππππ
- TThreadNecromanccr
Stop noise madam, refund the money dey go...refund the full 1m
- AAskRedditAnswerer
Mummy see π
- MMonologuingDaily
Return money now ossuuuooo
- FFlamingoWithFacts
OH boy this one pass you,,πππππ
- GGoldedByStrangers
Address
- CCoinFlipCareer
As how naβ¦Oya refund..
- MMimickingMasters
Omo na for skit sha.. no be for real life..
- HHydraOfHobbies
πππππππahhh
- MMazeNavigatorGeneral
Yahoo don really spoil all our mate finish
- DDeadInsideButFunny
Me and you no be mateπππ
- MMoodBoardMania
Abakiliki boy don meet bisi runs babe
- GGravelySerious
I million for wetin pipo don scatter finish remain the laba laba. π π π na so she dey tell others.
- SSubtlyChaotic
1m no day here